Latest Crypto terminologies explained in Nigerian Pidgin – 2023/2024

Latest Crypto terminologies explained in Nigerian Pidgin - 2023/2014

Crypto terminologies na those big big grammar for d crypto space wey crypto users dey use communicate. Dis terms go make you understand crypto and how to invest as a beginner or professional. Today, we go breakdown all this big grammar so that everybody go fit relate with am easily. Make we start with the … Read more

Wetin Be Memecoin? 8 Important Things You Must Know Before Buying Dem

What are memecoins

After di 500,000X profit on Shiba Inu and 3,000X profit in Doge, Memecoin don create beta impact for di cryptocurrency space and e don dey very hard to ignore their presence as investors dey look out for another Memecoin way go repeat wetin $shib and $doge do, and dis blog don explain wetin Memecoins be, … Read more

Why Is Halving So Important

LTC Halving

Inside di cryptocurrency space, dey get some events way dey get high impact on di entire ecosystem and halving na one of dos events. So dis blog go breakdown di concept of halving and why e dey so important to you as either an investor, newbie or enthusiat. But before dat, a proper understanding of … Read more

Web3 Careers 101: Building a Successful Path in Decentralized Economy

Web3 Career

Every new innovation dey carry new career opportunities for people way want earn from high demand jobs. If you wan start a web3 career for yourself, no better time dan now and dis article go show you some web3 career roles way dey pay well and di skills way you need to fit into dis … Read more

Unlocking Success: Balancing Leading and Lagging Indicators for positive Results

Leading and lagging indicators

If you dey struggle to make consistent profit from trading and dey get very conflicting signals from leading and lagging indicators, just know say you no dey alone. Many traders, especially new traders dey face dis challenge when e reach to use trading indicators to make decisions but no fear! Inside dis blog post, we … Read more

Empower Your Crypto Analysis with These 5 Exceptional Free Tools

Crypto analysis

One of di tins way fit give you di best crypto analysis experience and save you from dat pain of visiting over twenty YouTube channels, Twitter, and instagram handles just to make one trading or investment decision na just to know di right Technical analysis tools to use. I don arrange dis article to show … Read more

SCS Chain: Discover di 5 Game-Changing Features

SCS Chain

You don ready for another ogbenge experience for your cryptocurrency journey? Di latest game changing platform for you na SCS chain – a platform way dey transform di digital currency space. Inside dis article, you go see di five game changing features way make SCS Chain dat ginger for change, and development. Whether you be cryptocurrency … Read more