Binance Don Set USDT price limit for Nigerian P2P Traders

Key Note: The New USDT CAP mean say traders no go fit sell above 1802 naira per USDT.

Binance, the largest crypto exchange, don set limit on d selling price of USDT for Nigerian P2P traders, as dem dey comply with local Nigerian authorities.

For now, P2P traders for Nigeria no go fit sell their USDT above 1802 naira per USDT.

As Binance dey try to dey  comply with Government agencies, some of their decisions go dey affect their customers.

Wetin be d way forward?

As tins be now, dis price cap go block the account of users wey try to sell above 1802 naira per USDT.

Dis matter dey come as d Nigeria’s office of d National Security Adviser, in collab with d Central Bank of Nigeria (CBN), dey try to tackle d issues wey dey affect d country economic growth.

More details dey come……

 

Leave a Comment